Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2022

Lyrics

Mm parare arere

Nibo ni ma’gba dele

Zottie-is-hottie-lomona


Shoutout to those guys then

Awon to ti bu wa bro disguise them

Shoutout to the men dem

Awon to ti kuro baba wipe dem lo

But Shoutout to my man dem man (Man-dem-man)

Ama pe rewa gan biti mandela (Mandela)

Shoutout to those animals

Na dem be the bad belle yen si wa


Nobody dey for me

When me i dey find money (Find money)

Na mama pray for me

Sapa Jowo Bien Merci

(Ayaaah)

Nobody dey for me (Nobody dey for me)

When me i dey face konji (when me i dey Face Konji)

Only mama pray for me

Sapa Jowo Bien Merci


Toripe Pararera Rera

Omo ope deti gbera

Pararera

omo ojo si deti gbera tan

Pararera

Omo ope deti gbera

Pararerare omo ojo yen deti gbera lo


Haa K’ori mi ma gba’bode

Iseda mi ma gba’Sase (Ayah)

Jah make my hustle pay

Cos i want to dey fine for face (Ayah)

Mummy sope jeje laye

Eni ba lowo gan loma jaiye

Wo ni nba lowo kin fesan jaye

Won gbadura mi oni se eru laye (Ayaaah)

How i wan tell my pikin i made it there? (Ayay)

When the struggle hard and the sapa is very weird (And is very weird)

Me i no dey chop my daily bread

Baba jowo Gbo’hun mi

Me i no wan beg

And i no go beg


Pararera rera

Omo ope deti gbera (Gbera)

Pararera

omo ojo si deti gbera tan

Pararera rera

Omo ope deti gbera

Pararerare

omo ojo yen deti gbera lo


So many things wey man eyes see

Wey man no fit talk

Na we be the person for street

Wey dey make Nepa dey come

No money to dey solve bills

No money to sub

But i get believe say one day

Me sef i go reach the top

So mo tepa moshe mi cos life is fvcking harder

Ko tole Da’gba soke

Ogbodo ti gun Twenty ladder

Awon niggas fe kin jabo

Why some niggas wants me higher

Stay woke all night for the doe

And make i get the raba

K’ona la k’ona shi na wetin i dey pray for (Pray for)

Semilore kan shey mi ni Favour (favour)

Omo ologo lemi emi de ni ire kan

Biti portable k’ogo ma zeh


Shebi i dey hope i go elevate (elevate o)

Celebrity lifestyle na im i dey imitate o (Na im i dey imitate o)


Ayaaay


Nobody dey for me

When i dey find money

Mama pray for me

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status