Parole Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
Parole - Zottiebanks
...
Hello, howfar kilo wa na tobi
Ah long time now Aro lon soro o
Aro lon soro na lati iyin howfar na kilon shele bayi
Omor omo iyami otin blow oo, Aro lon ki e na kilowa na (hmm hmmm)
See dey wan chop me like beans
No sleeping with my dreams
if i sleep who go pay all my bills?
I’m tryna get cash into my jean
Sabi boy come fine (sabi boy con fine)
I’m giving dem more vibes (giving dem more vibes)
All dem my things align
Even all dem my team are light
Abinibi no be ability
Shey you no see the agility
I’ve been doing this activity for long and i get many things
Omo no time
Everybody get him own time
See my brother make you work tight
Koma powo yen more dime (hm)
Shey you dey feel my parole
Eni lori lo le pawo
Everybody ko l’agbawo
Pass me the jombo and claro
Shey you dey feel my parole
Eni lori lo le pawo
Everybody ko l’agbawo
Pass me the jombo and claro
Dey no fit understand how me i dey do my style
Me i be that one kind guy
Came with different sweet pattern cos i get the stamina
If i pull up in a foreign car
Does that make me a foreigner,
I’m not a Texas guy (at all)
I’m in a tesla car
Ayami oja o
Eni lowo lowo l’oga o
Drip and fresh like Otago
Eyan mi ni Montero
Omo no time
Everybody get him own time
See my brother make you work tight
Koma powo yen more dime (hm)
Shey you dey feel my parole
Eni lori lo le pawo
Everybody ko l’agbawo
Pass me the jombo and claro
Shey you dey feel my parole
Eni lori lo le pawo
Everybody ko l’agbawo
Pass me the jombo and claro
Ayami oja o
Eni lowo lowo l’oga o
Drip and fresh like Otago
Eyan mi ni Montero
Omo no time
Everybody get him own time
See my brother make you work tight
Koma powo yen more dime