![STORY OF ONOME](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/10/8630cf8dc4cb491a9da2d175a1d35119H3000W3000_464_464.jpg)
STORY OF ONOME Lyrics
- Genre:Acoustic
- Year of Release:2021
Lyrics
Hey yahsonice
Ooo Yeh Yeh Yeh Yeh Yeh
Mr Pelez Na me Dey here
It's story time
Onome na dancer
A very good dancer
Wey getti talent o
Onome no getti money o
But na him Dey get all the girls
Dem Dey call am omo olowo
Just because say he fresh
Onome Dey package o
He just Dey manage o
My guy Dey package o
Just dey manage o
One day
Who suppose to be him helper say
He say Onome too getti money o
Just because say he fresh
Onome too getti money o
Cause he dey get all the girls
He say Onome too gettimoney o
Cause dem dey call am Omo olowo
He say Onome too getti money o
No need to turn water for well
And Onome dey death roll
Onome need money o
Ah yay
E no Dey
E no Dey
No mean say make he wear rag o
So I say baba joorrr
Eledumare joor o
Joorrr
Eledumare joor o
Yah ah
No let my helper see me throw away face o
No let my helper see me throw away face o
As I Dey work I Dey hustle
Mo gba dura o
No let my helper
See me turn savage o
Hey Yahsonice
Mr Pelez Na me Dey here so