NADIVA Lyrics
- Genre:Acoustic
- Year of Release:2021
Lyrics
HU HUU HU HUU
Hu huu hu huu
Nadiva Nadiva
Queen Nadiva
Nadiva
Nadiva
Queen Nadiva
The first time
Wey I see you
I gather spit o
I gather Saliva
Girl you sweet
Oryza Sativa
See ya skin like
Carica papaya
Girl I swear
You Dey make me shout
Ayah!
Anytime
Wey I see you Dey waka
I swear
I'm in love with your Baka
Ohh ohh
I be dor dey find you
Go sokoto
I be dor wear shirt
Wear my shokoto
I be dor Dey
Book flight to sokoto
I no know say
You Dey my shokoto
For your sake
I turn dada to bololo
Anything you want
I do for you girl
Me I no know wetin
You do me o
But I know say
Me I want you baby o
Nadiva Nadiva
Queen Nadiva
Nadiva
Nadiva
Queen Nadiva
Nadiva
Nadiva Nadiva
Queen Nadiva
No doubt girl
You're divine
You're divine
You're divine
(Vibes)
I don't want to lose
Your love tonight
Cause anytime I see you
You Dey make me smile
Oh nooo
Say I don't want to lose
Your love tonight
This your pretty face
Always dey make
A bad man to smile
Make a bad man to smile
Girl I swear say
Your body too set
Girl I swear say
You be my spec
Anything you want
I Dey there
I'm just a call a way
Nadiva Nadiva
Queen Nadiva
Nadiva nadiva
Queen Nadiva
Nadiva
Ouu
Nadiva Nadiva
Queen Nadiva
No doubt girl
You're divine
You're divine
You're divine
(Vibe)