
MESSI Lyrics
- Genre:Acoustic
- Year of Release:2021
Lyrics
Ah yay Ah yay
Olo olo
Ah yah Ah yah
If no be money matter
Don't call my cellular
If no be money matter
Money matter
No be say you be Messi
Every night you want to dey ball
You no Dey think of investment
Always Dey talk of the girls dem
Na why I no Dey pick again
Na why you no Dey hear from me
Na why you no go see my face
Me I no like broke again
Na me know wetin I face o
Na me know wetin Dey tell me
Na me know wetin I see
When I no getti kudi
When my head dey kpanana
See my head dey kpanana
Nobody Dey to help me o
Nobody come to my rescue
My head dey kpanana
My head dey kpanana
Nobody Dey to help me o
No body come to my rescue
(Vibes)
I remember when my head dey burn
And I getti plantain
Ori carry epo
But my girl tell me no no
She say she no want that dodo
All my friends all my blood
I Dey call dem paddy
Dem change am for me
When I ask dem for Doe Doe
All of them tell me No no
If no be money matter
Don't call my cellular
If no be kudi matter
Brother don't call mi cellular
Na why I no Dey pick again
Na why you no Dey hear from me
Na why you no go see my face
Me I no like broke again
Na me know wetin I face o
Na me know wetin Dey tell me
Na me know wetin I see
When I no getti kudi
When my head dey kpanana
See my head dey kpanana
Nobody Dey to help me o
Nobody come to my rescue
My head dey kpanana
My head dey kpanana
Nobody Dey to help me o
No body come to my rescue
(Vibes)