![Blessings](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/10/5748408e377c44edaf7c6aa31fdf4333H3000W3000_464_464.jpg)
Blessings Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Shey na me get this headache, why dem dey take panadol
Shey na me get this body pain, why dem dey take ibuprofen
I give dem water, they want to take my cup away
Nothing I do dem brother, why dem wor steal my joy away
I dey with holy spirit, nothing wey dem fit do me
They want to steal my peace of mind, I put am under my pillow
Cover with holy spirit, just to kill all this bad vibes
A bath with holy water, no more bad energy
I just dey count my blessings
Just wan dey count my blessings
No more losses
I just dey count my blessings
Just wan dey count my blessings
No more losses
Just wan dey count my blessings
I just dey count my blessings
Just wan dey count my blessings
No more losses
Ah bro, no let them know your weakness
No let them kill you brody
Dem go beg God for forgiveness
Forgiveness
(No gree for anybody)
I dey with holy spirit, nothing wey dem fit do me
They want to steal my peace of mind, I put am under my pillow
Cover with holy spirit, just to kill all this bad vibes
A bath with holy water, no more bad energy
I just dey count my blessings
Just wan dey count my blessings
No more losses
I just dey count my blessings
Just wan dey count my blessings
No more losses
Just wan dey count my blessings
I just dey count my blessings
Just wan dey count my blessings
No more losses