
Thank You Lord Lyrics
- Genre:New Age
- Year of Release:2020
Lyrics
Ehh, O Lord have mercy now
Eh eh eh eh
It's Kellyraebaeby
Just wanna say
I thank you Lord o
I'm grateful Lord o
ThankGod for a new day cos I'm alive
I'm thankful and favoured
Everyday is a blessing and being a part of it
I'm honoured
It's not easy to see today
So many sleep but dem no wake
But I see my friends and my family
Everybody happy
Endorsement deals we're grateful for our wellbeing
Na person wey dey alive naim hey hope my brother eh
Me i get life i get hope
And i get more reasons not to bother
So i say Lord
I thank you Lord for the clothes wey i wear you make sure i no beg o
Thank you Lord for the air wev I breath
You make sure say i still live o
I'm grateful say you take away my reasons to sorrow
Say make i ball o
If man na God e for hard o
Forever we are grateful for that o
Life is a personal race
So you gotta run fast on your lane
But it's not about the person wey run pass
But the person wey God give Him grace
You set our feet high on the ladder
You no make enemies tamper with our bladder
Dem say they're bad you made us badder
You gave us reasons to shout hallelujah
Hallelujah
See frustration was tryna break me
But I don't care I keep on pushing in
My hope be say God has written it
And God's time there's no debating it
See papa sat me down and he was telling me
Believe in what you do and keep on doing it
See the place i come from I'm not forgetting it
And where I dey now I'm not regretting it
I thank you Lord for the clothes wey i wear you make sure i no beg o
Thank you Lord for the air wey I breath
You make sure say i still live o
I'm grateful say you take away my reasons to sorrow
Say make i ball o
If man na God e for hard o
Forever we are grateful for that o
Thank you for the lessons and blessings
For the small and the big things
Oh Lord
For every success I say
Thank you for the bread and family
For the real good friends and the hypocrites
Being alive is by grace o
He that keepeth us will make us great o
See our mockers now dem dey envy now
All because u no shame us now
I wonder wetin I for say now
But you take reproach from my way now
I thank you Lord for the clothes wey i wear you make sure i no beg o
Thank you Lord for the air wey I breath
You make sure say i still live o
I'm grateful say you take away my reasons to sorrow
Say make i ball o
If man na God e for hard o
Forever we are grateful for that o
If man na God e for hard o
Forever we are grateful for that o
Yeah