Success ft. Erigga Lyrics
- Genre:New Age
- Year of Release:2020
Lyrics
Softunez baby
Abeg
Allow me to introduce myself
I go by the name of Erigga paperboi
Kellyrae baeby
Dem Say banga wey fall for oil na stew oil e be o
Day break everywhere burst
Abeg
You see me around walking
My face frowned and you
Think say na your matter dey my mind so
You criticize wetin you no understand cos
You have no idea about
Wetin dey my head now
See back then I was a boy
But now I'm a man
And life is not the same as it was
The thing wey full my head now
Success full my head now
Success full my head now
Success full my head
The thing wey full my head now
Success full my head now
Success full my head now
Success full my head o
The kyn success wey be say full my head
No be that small pikin for sapele
2020 G-wagon brand new dupi
For banana island use money do yeye
Open sound city hip tv for Warri
So you nor need go Lagos before you blow for real
Carry boys comot street never to press again
Teach dem skills so dem go fit utilize their brain
For things wey go bring good things enter area
Invest billions build industry for area
So men fit enter south begin do music
Blow chop money how you see am the dreams too big?
The thing wey full my head now
Success full my head now
Success full my head now
Success full my head
The thing wey full my head now
Success full my head now
Success full my head now
Success full my head o
The thing wey full my head na success full my head now
Success full my head o
The thing wey full my head na success full my head now
Success full my head o