![Don't Go](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/02/5e49b4dd2dff4781ba57a224eb21e58c_464_464.jpg)
Don't Go Lyrics
- Genre:New Age
- Year of Release:2020
Lyrics
Ehh shower shower shower
Elegbete shower shower
Money nor dey na problem
Money nor dey na problem
Elegbete shower shower
Life is a game of chess
Tomorrow get e belle o
Anybody can blow o
Na d date we nor know o
Me and you don talk before
And together we believe
Baby you know I'll give you all
And there's no need for you to leave
I'm working hard to build a future
But all you're thinking is to slay
Your priorities have changed
But this is all i have to say
No give my love to someone else
All because of money
You see the little wey i get
I can make you happy
Na me go wipe away your tears
Cos my heart is full of love babe
Don't go
Cos if you leave I go die o
Babe o
Cos if you leave I go die o
Hmm if you leave i go die o
When you get na your own
But when i get na our own
I see the change I see the attitude
But for love i dey bone
See some family and friends
Dem say the boy no go get
Me and you promise forever o
But now you want to put an end
Baby baby no forget
There are times wen i dey hammer o
Baby baby no forget
There are times wen i dey try
Baby baby no forget o
Say this condition is temporal
Na money i never get o
I nor useless o yeah ahh
No give my love to someone else
All because of money
You see the little wey i get
I can make you happy
Na me go wipe away your tears
Cos my heart is full of love babe
Don't go
Cos if you leave I go die o
Babe o
Cos if you leave I go die o
Hmm cos if you leave i go die o
No give my love away all because of money eh
No give dollar away all because of penny eh
No give my love away all because of money ehh
Na money i never get o i no useless o yeah ahh
No give my love to someone else
All because of money
You see the little wey i get
I can make you happy
Na me go wipe away your tears
Cos my heart is full of love babe
Don't go
Cos if you leave I go die o
Babe o
Cos if you leave I go die o
Hmm cos if you leave i go die o
Life is a game of chess
Tomorrow get e belle o
Anybody can blow o
Na d date we nor know o