Upgrade ft. Graham D Lyrics
- Genre:New Age
- Year of Release:2020
Lyrics
It's Graham D D D D D D D D D D D baba
Kellyrae
Na that kind of blessings wey no come with sorrow Lord naim I want
Blessings today and blessings tomorrow Lord naim i want
So when all my mates dey live and dey ball o make i no dull
When people wey get power dey talk o make i fit talk
See we dey hustle everyday cos
Poverty no dey friendly
Make our work no dey in vain so I say
I no wan see my mate and hide face (At all)
Oluwa bless make i upgrade (Abeg o)
There's no competition for life's race (At all)
But I no wan take the last place (Abeg o)
Different race different hustle
Itseni ko ni di baje
As i put effort o
Itse ni ko ni di baje o
Aaay
Say no giri giriga for life
Make you take an easy for life
I no dey understand this life sometimes
Today person tomorrow he no get again
So God as i dey work make i reap my sweat
Make another person no go chop my sweat
And if dem wan to try take d person head
I no fit alive o make i work work make another person chop chop no
I no wan see my mate dey drive benz
O make I dey for keke with my shenkex o God abeg
I no wan see my mate and hide face (At all)
Oluwa bless make i upgrade (Abeg o)
There's no competition for life's race (At all)
But I no wan take the last place (Abeg o)
Different race different hustle
Itseni ko ni di baje
As i put effort o
Itse ni ko ni di baje o
I no wan see my mate and hide face
Oluwa bless make i upgrade o
There's no competition in life's race o
But I no wan take the last place o
Different race different hustle eh
It's Kellyrae
And Graham DDDDDDDDDD baba
Legooo