![Ngele Nge](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/02/11b6dd09df8344ba83bf29ce51028747H3000W3000_464_464.jpg)
Ngele Nge Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
ABiLLi
Eyy ngele nge
Eyy ngele nge
Tell us were you dey when dem shoot toll gate
Youthful peace protest, now dem don kpai eh
Who go come protect, country youth angle
Uban Su ya keishe, ka gain Su ah toll gate
Sun ce muna tare, keriya suna parade
Ok now who dey hutuwa
Mutani dey there suna mutuwa
Dem dey fight for peace and ur zaman gaba
But you no wan understand, Dan kutuma ( Kai)
Wolewa pass me the kpo
Make I get brain no be time to dey pose
Who be the man wey bin order the kpose
Who bin shoot the bullet, we demand know (Kai)
Wolewa pass me the kpo
Make I get brain no be time to dey pose
Who be the man wey bin order the kpose
Who bin shoot the bullet, we demand know
Eyy ngele nge
Eyy ngele nge
Eyy ngele nge
Eyy ngele nge