Home ft. Odumodublvck Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
Hmm
Who be that
ABILLI
Okay
Na so
People commot, people commot for the dormot
Dem dey kill us for another person dormot
People hustle go work how dey wan take commot
Our own country Police dey stomp on top us
Sowore they take am commot for our dormot
You know the saying people wey go prison commot
Heroes past, make una go look the report
OBJ, Mandela una know the record
Souti no wan get sense, dem forget the rapport
Xenophobia make una make una stop the
Killing of your brothers' wey support your return
Okpolo eye no be open toto kpomo
Look your colour look my colour why you con dey dullor
Ekiti Police kill student like say they be maggot
Dem no get right to protest omo see Magana
Ignorance on another level, person papa
Dey shoot person pikin omo this one no be gbana
Sense dey the talk, leave am monkey chop banana
Bringing it back, thinking about it, wetin you wan call am
Taking it home, we no know, wetin we no dull now
Thinking of home, thinking of what it cost to go
Thinking of family I gat across the border bro
Make una ball, make una pray make una make am oh
You be person blessing, make una no leave am for road
Burnaboy been talk am, Africa we gats unite
Forget aka the puta think say we dey fight
Jealousy and envy when e suppose dey with us
Motherf**king bitchass, wetin you go do when burna carry grammy
You dey form togetherness, when we know say hate dey your heart
You wanted to diss us, M.I con dey talk for your back
Na who be the bagger make I see your face for the Area
Naija don dey vex for the matter, who wan try my goons for the strata
I wanted to shoot her, but I thought of her mother
Olokpa na Sars, they wan start to feel like a soldier
Carry Person and dagbo person then killi person then throway person
And when you ask them dem go tell you say na that e arm robber
I wanted to go, I wanted to fly
I wanted to leave but I reason say na my country
Sowore dey for prison court don tell am say make e go
Zakzaky dey prison judge don free am say make e go
Who wan try Buhari for here, who wan use democracy here
Anikulapo Kuti don tell us say make we dey match
E say make we no fear, say make we no hear
Say when e dey talk make we lock am, block our ear
Thinking of home, thinking of what it cost to go
Thinking of family I gat across the border bro
Make una ball, make una pray make una make am oh
You be person blessing, make una no leave am for road