![TRUTH TO POWER (TTP)](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/02/11b6dd09df8344ba83bf29ce51028747H3000W3000_464_464.jpg)
TRUTH TO POWER (TTP) Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
Ahnnnn
Ooouuu
Na the matter wey we wan con dey settle ehh
Eee eee eee
Na the matter wey we wan con dey settle ehh
As the matter pass ur head why you con dey stay
As we dey so the matter never tey
Na the matter wey the people wan dey para kpe
Na the matter wey we wan con dey settle ehh
As the matter pass ur head why you con dey stay
As we dey so the matter never settle ehh
Na the matter wey the people con dey para ehh kpe
Ooooooh
Ehh ooh no
Tell am to dey commot for the road
We no get the time make we move
Everybody make we dey together in love
Our unity on the line we not giving up
Me and others we go dey we be stacking up
We no fit dey loose our brothers sisters to the beast
Everybody make we listen presido dey okpokoto
Make you know say no be say we dey joke for here
If you joke with us, comon everybody make we see dem
Where you dey now why you no fit talk about the Murder
Which kind thing, dey con dey lie say dem no use da real Gun
All over we no like how una take dey move
Better make we pray, until dey kolo for head
Omori Ojone awn
Busy body no dey okay
Everybody look at him when e talk oh
Nobody can really stop it, when e come oh
You go chop your own when all the bodies go dey talk
My brother shey na lie say the government order toll... gate
Look at how my brothers finish up
They don't care about us, they don't give a fuck
Ooh, I mean it, they don't give a fuck
But look at us everybody look into your mind
Ehh
Busybody no go talk
Answer ohh
Who be the beast
Ask am oh
Tell us make we know
We no know
Stop playing with us, we no give a fuck about you
If you play with us, we go come we go punch you
We go show with the whole strength to commot you
Oh my life dey for mouth, poverty I cast you
Unity is key, nobody can really lock it
Love is the thing that we need in our hearts too
Anybody wanna test you in a costume
Tell them to stop because they don't get a second chance then
If you love your family, you blem blem
Care about the people who love you then
If you care about those wey don't care about you
You go fall for the ground then ehh
Tell them make they go make dey ball
You no care about me, wetin make you special gon
Oluwa Mi, make I no go lost for road
Make I no go sit down believe talk
About time action speaks louder than the words
Every time dey talk, all of us dey shout opor
Dey be talking, we be watching, we no go believe
This is how it is, they wan change the Narrative
Listen ehh, cuz this is paramount
Generation changes, generation count
Let's check who shot toll gate oh
Eledumarai fire am, so in go expose
The evil mind wey dey behind the killing of da