Political Parrot Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
March now, March now, March now, March now ABillie
Courtesy demands that you respect us G
No dey carry us play cuz men wey full for street
Want your head no be say dem dey there to sleep
Listen listen you see boys no go gree
Courtesy demands say, you respect the P
No Dey carry am play cuz men wey full the street
Want peace but no get am wrong dem fit kill
Make I tell you something, no forget say heart fit sieze
Eyyy end sars now guys no dey play
Sickness wey cast no dey tey
Tell am to commot for road no retreat
People dey fight, people dey die there
Government dey talk, people dey shout Fem
Catch head now say men no care
If you do well people go dey praise
If you fuck up, men go dey vex
Every time you wan dey come talk
See this parrot wey dey quick burst
Make you dey there People dey come
If you like no change wise up
Solomon sef wey try God
See as in matter take end now
No be you get this world joor
Arrange yourself no dey act up
Switch up for your mess up
Kill boys for this nation
Ok, Bubu don be bad boy no be talk talk
Of course
Blood don touch flag now everywhere don dey red now
Switch Sars to Swat now who be guys wey you transfer dash
See werey, wahala dey for who never vex now
Soro Soke, wahala dey for who never get chow
Every body make we wait till in birthday before we go chop now
Government wan dey carry sentiment cry for the town matter
Make we reason everything wey dey talk
No forget say na politician
Kerosene wey dey kill ant
Liar liar fire catch in pant
Ode wey dey form wise up
They wan silence us, they wan surpress the means
Wey we dey take dey use link up Eyyy
End sars now guys no dey play
Sickness wey cast no dey tey
Tell am to commot for road no retreat
People dey fight, people dey die there
Government dey talk, people dey shout Fem
Catch head now say men no care
If you do well people go dey praise
If you fuck up, men go dey vex
Every time you wan dey come talk
See this parrot wey dey quick burst
Make you dey there
People dey come, if you like no
Talk am again, talk am again
Every time you wan dey come talk
See this parrot wey dey quick burst
Make you dey there People dey come
If you like no change wise up
Solomon sef wey try God
You hear, let's go, hear word
ABillie