No One Else (Remix) ft. Teni Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2019
Lyrics
No One Else (Remix) ft. Teni - Idahams
...
Oh ya oh ya oh ya ya ya ya
D boy idahams
Teni makanaki dey so
O didi gogo.
Oye oye oye yeyeyeye
.............
.............
You know how we dey
Only you fit gimme kobnobi
All of d boys want to use your pant o for money
For money oo ehe eh
See, i know say people dey Jealousy ee ee
No mata wetn dem do i gbadu you finally
Finally o baby
Eh o
Everybody everybody dey call me a fool
Just because am in love with you
Everybody everybody dey call me a fool
Just because am in love with you
If e no be you my baby
If e no be you
No one else
If e no be you
If e no be you my baby
If e no be you
No one else
If e no be you
Erinma make you jinja me,
Other gals no fit jinja me
Only you fit to jinja me
I live my life for you
Erinma make you jinja me,
Other gals no fit jinja me
Only you fit to jinja me
I live my life for you
Teni makanaki
Come, make i yan you something
O bobo
This love wey you do me omo na strong thing o
E be like say i shak pami
E be like say i drink heny
For your love me i fit to die
Oh no no no
I fit to craze eh eh
I fit to ma ya ya
Let no body put asunder ah yayaya
I fit to mad mad mad
I fit to kolo (lo lo)
Let nobody put asunder ah yayaya
But baby,
If e no be you my baby
If e no be you
No one else
If e no be you
If e no be you my baby
If e no be you
No one else
If e no be you
Erinma make you jinja me,
Other gals no fit jinja me
Only you fit to jinja me
I live my life for you
Erinma make you jinja me,
Other gals no fit jinja me
Only you fit to jinja me
I live my life for you
Baby, kpakropa
I gbadu you pass
.............................
..........................
....................
................
...........
.......
....
..
.