Loading...

Download
  • Genre:World Music/Folklore
  • Year of Release:2024

Lyrics

Never Give Up - Idahams

...

Anything wey you do never give up

Omo if you give up

Brother na you F up

Mmmm

Anything wey you do never give up

Omo if you give up

Brother na you F up

Anything wey you do never give up

Omo if you give up

Sister na you F up

Nwannem gulada

Lemme see you gulada

Chasing the bag o gulada

No gree at all o kilonso

Kilonso

Nwannem gulada

Lemme see you gulada

Chasing the bag o gulada

No gree at all o kilonso

Kilonso

Getting rich or die trying that’s my attitude

Make them no use their change come give me attitude

No be my fault I gats to hussle everyday

I dey hussle everyday

Tu modi is to pay

Oshey


Wetin I gain if I no make all the money oo

oshey

No evidence if I wan de explain am for u ooo

No wait o for your children complain about u oo

Get the money ooo

Find the money ooo

Anything wey you do never give up

Omo if you give up

Brother na you F up


Anything wey you do never give up

Omo if you give up

Sister na you F up


Nwannem gulada

Lemme see you gulada

Chasing the bag o gulada

No gree at all o kilonso

Kilonso

Nwannem gulada

Lemme see you gulada

Chasing the bag o gulada

No gree at all o kilonso

Kilonso

Wetin we go tell our people oo

If we talk them no go believe oo

That is why we have to hussle oo

Dey hussle ooo

To stay up ooo

Ahhh

More Lyrics from Idahams Songs

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status