![Wetin No Good (Remix) ft. Eltee Skhillz & DanDizzy](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/06/25/8eaf22c155844b1fac68783a142d6377_464_464.png)
Wetin No Good (Remix) ft. Eltee Skhillz & DanDizzy Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
Wetin No Good (Remix) ft. Eltee Skhillz & DanDizzy - Idahams
...
My baby, you do me wetin no good oh
Wetin no good oh
My shawty, you do me wetin no good oh
Wetin no good oh
(Eltee for the ladies)
Ebelebe mama
You dey give me drama
You are my karma
Oh baby girl calm down
You know that, why you dey do like say you dey on colos
I don kolo, I dey think about your load
Oya you go carry am go, Oya wait oo
You too dey vex, you turn a grown man to bambiala
My baby, you do me wetin no good oh
Wetin no good oh
My shawty, you do me wetin no good oh
Wetin no good oh
Ah, ah, ah, ah, ah, ah see kele
Ah, ah, ah, ah, ah, ah wahala dey
Ah, ah, ah, ah, ah, ah see kele
Ah, ah, ah, ah, ah, ah wahala dey
I jam this baddie for pool party
She getti vibes and she sabi
Na so we come turn to paddi oh (the girlie na my sure baby)
She getti bobo but I be bestie (I be bestie)
She sabi the thing
If the girlie hold you, you go testify
My baby, you do me wetin no good oh
Wetin no good oh
My shawty, you do me wetin no good oh
Wetin no good oh
Ah, ah, ah, ah, ah, ah see kele
Ah, ah, ah, ah, ah, ah wahala dey
Ah, ah, ah, ah, ah, ah see kele
Ah, ah, ah, ah, ah, ah wahala dey
Eh, Wave zaddy
what's good for the booze is good for the ganda
If girls no full for Lagos dem burku for Uganda
If you go fall in love na there you go tanda
If you go break your heart na there your name dem go slander
Watin no good na watin the barnies dem dey like
If the barnie too bad then I swear she's a vibe
I swear she my type
I swear I go type heaven and earth as long as she come my side.
My baby, you do me wetin no good oh
Wetin no good oh
My shawty, you do me wetin no good oh
Wetin no good oh
It's your boy Idahams again ooo