![Portion](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/11/08/2ba3e2a9a5494363ba54aa8dd03ad69e_464_464.png)
Portion Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
Portion - Idahams
...
Before you pray for my downfall
Omo, make you just pity me oh
If you know what I've been through
You no go wish me make I fall
Oh-oh, man I've been on the streets
And I still dey find money
And my mama dey pray for me oh
And God e dey for me oh, oh-oh
So many nonsense wey my eyes don see
I no fit talk
I close my eyes on the cheese
Village people abeg
Abeg, let me be
So I play my guitar and my sweet melody
I nor go go back village, nor be my portion
Nor be my portion
Nor be my portion, oh-oh
I nor go go back village
Nor be my portion oh
Nor be my portion oh
Nor be my portion, oh-oh
My mama leave me in 2015
My papa leave me in 2016
I'll be the reason make I press in 19
If no be God say make I maintain, oh
How great my friend my be
They keep on sleeping till' take their city
Na me be the seed wey dey try to bury, oh, oh-oh
So many nonsense wey my eyes don see
I no fit talk
I close my eyes on the cheese
Village people abeg
Abeg, let me be
So I play my guitar and my sweet melody
I nor go go back village, nor be my portion
Nor be my portion
Nor be my portion, oh-oh
I nor go go back village
Nor be my portion oh
Nor be my portion oh
Nor be my portion, oh-oh
Oh yeah, oh yeah, oh yeah, oh yeah, oh yeah
No be my portion
Oh yeah, oh yeah, oh yeah, oh yeah, oh yeah
Source: Musixmatch