Born Broke Die Rich Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2019
Lyrics
Born Broke Die Rich - Orezi
...
Ijo ja manogere
Malonogere
Ijo ja manogere
Malonogere
Moni wonwami
Orezi wonwami
Orezi fuwalori
Otigbe afe party
Yaayo wowowowoa
Eeeeeh
Oluwa make you bless me oh
With money wey no dey finish oh
Alubarika for me and you
As we dey hustle God go see us through
Yaayo wowowowoa
I was born broke but i go die rich
I was born broke but i go die rich
I was born broke but i go die rich
Poor man pikin wey get money
Okera to ogba they know my story
My pikin no go suffer wetin i suffer
That's why i dey hustle every day and night
Oluwa bless me make i hammer
I won build house for my mama
Poverty you must die today
Oghene na your hand i dey
E dun tey i hustle dey pray
Baba God make you show me the way oh
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye oh
I was born broke but i go die rich
I was born broke but i go die rich
I was born broke but i go die rich
Ijo ja manogere
Malonogere
Ijo ja manogere
Malonogere
Oya gbesoke kowale
Omote whine am well
Oya gbesoke kowale
Omote whine am well
Oya gbesoke kowale
Omote whine am well
Oya gbesoke kowale
Omote line am well
[Outro]
I was born broke but i go die rich
I was born broke but i go die rich
I was born broke but i go die rich
I was born broke but i go die rich
I was born broke but i go die rich
I was born broke but i go die rich