Just Like Dat (Remix) ft. Vanessa Mdee Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2017
Lyrics
Ah ah
It’s a ghen ghen ghen
Dr amire
When i move you move, just like that, just like that

Omo i never see any fere wey fine like you
This your ikebe e carry weight……o ti poju, o ti poju
Abegi baby make e coperate ka lo kanju
This your body i dey appreciate girl i want you
For liqua for rira, i know like wahala
For liqua for rira, girl you select wahala
Lale yi oh, mo ti mu rami yo, mo ti yo, mo ti yo
Mo ti redi lati jo

(Tanzanian language)
When i move you move, just like that, just like that
When i move you move, just like that, just like that
When i move you move, just like that, just like that
When i move you move, just like that, just like that
Mr ragamuffin oh ye ye
Amaka get biggy bumbum, but she no sabi shake her biggy bum bum
What is the need of your biggy bumbum,
When you no sabi shake that biggy bum bum
Ogaju sisi forever
The way that you grinding, we must leave here together
Lale yi oh, mo ti mu rami yo, mo ti yo, mo ti yo
Mo ti redi lati jo
(Tanzanian language)
When i move you move, just like that, just like that
When i move you move, just like that, just like that
When i move you move, just like that, just like that
When i move you move, just like that, just like that
When i move you move, just like that, just like that
When i move you move, just like that, just like that
When i move you move, just like that, just like that
When i move you move, just like that, just like that
Outro
I say dey call me orezi oh
Mr ragamuffin raga-raga-ragamuffin eeh yee
When i move you move, just like that