You Garrit (Remix) ft. Wizkid Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2014
Lyrics
You Garrit (Remix) ft. Wizkid - Orezi
...
(wiz) eheh the money just entered ahah... alert received... eheh.... orezi turn up... del b turn up... yaaga
(orezi)fine gal you garrit.. hmm gal you garrit...out of d gals na you i see... you say you love me oya drink garri... hmm gal you garrit.. drive you roundtown in my Bugatti....hmm gal you garrit
(chorus)Lale ana mi o le sun mi o le wo...mo ri alert pe awon client mi ti san wo..won ti san woo...won ti san wo oo...mo di olowo... mo ti do lowo oo.... oya ju badi...ju badi.. hmm cos you garrit... oya ju badi cos you garrit.. hmm gal you garrit... oya ju badi...ju badi oo.. gal ju badi.. oya ju badi cos you garrit.. gal you garrit
(wizkid) wizzyyy i garrit... eh... say i garrit.. moneeeyyyy... i garrit.. eh...say i garrit..ibadi yen you garrit..eh say you garrit..baabyyy... you garrit.. eh say you garrit.. ahahn.. wizzy loke loke.. ibadi e loke loke. ahah.. ki lo wo designer ...ah ki lo fe baby.. ahahn.. si eko oo omo this your body oo...ijo orezi leleyi.. any where wey we go.........
(chorus)
(orezi) one million dollars in my poockket.. baba tii shay mi o ni problem...olowo ma jaiyeee... iwo lo moohh... emi jaiyeee...ko si pressure oo... busy shopping at paris.. balling hard for yankee.. every club na vip... the gals dey feel my p.. cos too much money.. i garrit.. sexy gals dem dem love it..................(na only am know wetin he talk for here)
(chorus)
too ba fe alert oya na wo e soke.. moni ko nowo e soke.. nana.. you garrit... you garrit