Maro ft. Slimcase Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2018
Lyrics
Maro ft. Slimcase - Orezi
...
=It’s Mystro on the beat baby=
Ruby, Ruby Lanshy
Lavish spenders lawon goons yi
Owo t’o to start up business,
won a de lavish e lale ijo kan
Ah baba e, baba e; mother foka
The money wey we get oh,
e no dey finish
And when we dey the place oh,
we dey hurt their feelings oh oh ohh
The money wey we get oh,
e no dey finish, eh
Oh baby no dey pose oh,
come whine for daddy, eh
No dey form acitivity oh eh
Maro Maro, Maro baby eh, Maro
Maro Maro, Maro baby eh
Ko Maro
Maro Maro, Maro baby eh, Maro
Maro Maro, Maro baby eh
Ko Maro
If you know say you sabi dance, sisi baby
Girl I like the way you whine that thing
Bring your body baby next to me yea
Orezi for the Presido Presido
Mr DJ make you turn it oh oh oh
Oshe oo u deserve some accolades
Accolades; you deserve eh
Maro Maro, {ah ah} Maro baby eh, Maro {kasa}
Maro Maro, Maro baby eh
Ko Maro {oh baby}
Maro Maro, Maro baby eh, Maro
Maro Maro, {ah ah} Maro baby eh
Ko Maro {on a}
If you know say you sabi dance, sisi baby
Show dem say u sabi park
Small girl Big God
Shake am make I give you cash
Wa, s’o mo face yi? Otunba Lamba
Emi mo ko Lavish; am a big baller
Mo ti ball pelu Sistosis, eyan Orezi
Ruby, Ruby Lanshi; aye Wizy
T’alert ba wole, e ti rogo
Awon omo ele ti mo si wonu Prado
Bouncers n lo bi 30, a ma boju e je
Omo fo rekereke, aye bowo je
Mr Barman- ice-cream more
Maro Maro, Maro Maro
Maro baby eh, Ko Maro
Maro Maro, Maro baby eh, Maro
Maro Maro, Maro baby eh
Ko Maro
Maro Maro, Maro baby eh
Maro, Maro Maro
Maro baby eh, Ko Maro
Maro Maro, Maro baby eh
Maro, Maro Maro
Maro baby eh, Ko Maro
Urh urh, Sensami Ganja
Nononono, VIP lo wa oh, VIP lowa
O le ma wa bereobo n VIP oh
O le ma wa d’oorun n’le bi, o ti ye e?
Ta lo so pe o tele wa? O gba clinching wonu VIP
O ni iwo big baller; baba e, mother; mother foka
Oloorun ara e, o le ma wa no breadi, o ti ye e?
Slimcase in the building; uhhhh