
If You Wan Do ft. Qualaw Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2009
Lyrics
If you wan kill me if you wan payi me
I no be oyinbo I no be onila I no be mugu
If you wan do o baby make you do
If you no do o baby make you move
If I no do my padi fit to do
If we no do somebody still go do
If you wan do o baby make you do
If you no do o baby make you move
If I no do my padi fit to do
If we no do somebody still go do
E don tey no be today when we don dey
Scope you scope you dey toast you when
I don dey wait for you even dey host you
Omo e don tey no be today when I don
Dey spend for you and your friends when
I don dey pretend like sey I no send even
When you hold my hand I go fight to hold
Your hand oh when you are there in my pocket
We go dey blend blend blend
If you wan do o baby make you do
If you no do o baby make you move
If I no do my padi fit to do
If we no do somebody still go do
If you wan do o baby make you do
If you no do o baby make you move
If I no do my padi fit to do
If we no do somebody still go do
You don’t know baby you don’t know
Make I make you know wetin you be
No know na be that azidizo I know you
Know that dizo dem dey craze for portorico
Dem love in far portnovo even gbeju cargo
Dem dey kill to snap photo put that head
Down to your pillow I’ll drive you like a
Motor me I no go fight o I no go kill o
I go just make you shout o from home
If you wan do o baby make you do
If you no do o baby make you move
If I no do my padi fit to do
If we no do somebody still go do
If you wan do o baby make you do
If you no do o baby make you move
If I no do my padi fit to do
If we no do somebody still go do
No be so I no be oyinbo no be so
No be so I no be sumuguru no be so
No be so I say I no be maga no be so
No be so I no be maga no be so
No be so I no be fine boy no be so
No be so
If you wan do o baby make you do
If you no do o baby make you move
If I no do my padi fit to do
If we no do somebody still go do
If you wan do o baby make you do
If you no do o baby make you move
If I no do my padi fit to do
If we no do somebody still go do
Somebody go dey do somebody go dey do
Then me fit to do do mr sanji dey do aaa