![Celence ft. 2face Idibia](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/04/C7/rBEeM1f8l3qAauIiAACmKGbMmmM306.jpg)
Celence ft. 2face Idibia Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2009
Lyrics
Intro
Celence celence forget about your
Sorrow celence celence only god
Knows tomorrow celence celence
No gocking omo no dulling celence
Celence don’t chew more than you
Can swallow o celence celence okay
Am wise up and rise up fashi your tie
Make you nice up ka your jeans ka your
Trouser ka your nice tops you feel like
Touching the sky make you light up
Realise on the vibe make you dey
High up only one write up write up
Carry one tipsy make you jeik up
But if dem won down fit your baby
Make you tight up tell your girlfriend
Friend sey na side talk all of dem go
Make you jam rock rock ye ye ye ye
Celence celence forget about your
Sorrow celence celence only god
Knows tomorrow celence celence
No gocking omo no dulling celence
Celence don’t chew more than you
Can swallow o celence celence okay
Tu baba oya now e
Wake up and join in calling in the
Morning cos no work is journey
That is the sound of the up rising
Up rising people love smiling some
Of dem are jubilating so get out of
Your sorrow just whyne your body
Blend dem blend dem make we
Celence celence start to dey live the life
Is just existing o
Celence celence when you
Realise that is so interesting o
Celence celence you will start seeing
All the things you miss o go get out of
Pain get loosed o celence celence celence
Celence
Bring it on no matter where it from
And amn go put it on and man go match
It on on bring it on no matter where it
From and man go slam it on and man
Go rock it on
Flaunt it rock it omo make you run it
Shake it break it sister make you wake
It loose it use it oya misuse it blink it
Swing it brother make you fling it cut it
Cock it omo don’t you face it
Celence celence forget about your
Sorrow celence celence only god
Knows tomorrow celence celence
No gocking omo no dulling celence
Celence don’t chew more than you
Can swallow o celence celence okay
Celence celence forget about your
Sorrow celence celence only god
Knows tomorrow celence celence
No gocking omo no dulling celence
Celence don't chew more than you
Can swallow o celence celence okay
Do not chew more than you can swallow
Do not chew more than you can swallow
Dj on beat azidizo *****