Scuby Doo ft. W4 & X-Project Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2009
Lyrics
Intro
If you don’t know you no go know
If you no sabi am o you can’t sabi
You sabi am na why you com deny
Sey you fine even the man wey you
Blend o go dey shadow e go dey soji
You always lying maami you like shaking
Base line omo oya make your dine
We go play and whyne all the man
Know you specially design woo woo
Woo omo see how tile dey whyne
Woo wo woo oya come see how
Tile dey smile smile
Na you dey scartter my mind as right
My jam wow wow wow omo I love
Your scuby doo oo o o I love your
Shouting when I scuby doo wow wow
Wow omo I love your scuby doo ooo
I love your shouting when I scuby doo
Ele ma joker tile my ele my joker e e
Ko loko lo ele ma joker tile ele my joker
Am singing you another song song
W4 and azadus two of us is a brand
New one me no mean a style all day
Long together we be ele my joker
Him get ele my joker me sef get ele
My joker so oh lord oh lord oh lord
I say if you never see am if you never
See me you never start any party party
If you dey for corner if you dey for center
Come over here make you ele madopa e
Wow wow wow omo I love your scuby doo
O o o I love your shouting when I scuby doo
Wow wow wow omo I love your scuby doo
O o o I love your shouting when I scuby doo
Tin ka li mama se nami alaba yeya ma so
Temadu e yaka yenduefe iyendoyanni
Eye do yafe *** eyan sobarato yaduefe
Ayasurula dula **** meke ya zo meke meke
Ya zoni azdus seri naija le
Wow wow wow omo I love your scuby doo
O o o I love your shouting when I scuby doo
Wow wow wow omo I love your scuby doo
O o o I love your shouting when I scuby doo
Ele my joker e tile na ele my joker
Ele my joker e tile na ele my joker
Wow wow wow come and see her
Tile dey whyne o o o o oya come see
Her tile dey smile if you don’t know you
No go know