![See Me See Trouble ft. 2face Idibia & Sound Sultan](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/04/C7/rBEeM1f8l3qAauIiAACmKGbMmmM306.jpg)
See Me See Trouble ft. 2face Idibia & Sound Sultan Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2009
Lyrics
Intro
See me see trouble o see me see trouble o
Some of this people dem dey try to nack
My hustle o
See me see trouble o see me see trouble o
Some of the this people dem no want make
I dey bubble walahi we go dey jeje we go dey
Bubble o o etomocho gaunya gaunya
Cos you cannot stop me when you cannot see
So me sing sey I won dey flexing dem vexing
Like dem no want we pocket we dirty we no
Rocking dem marking like we gentle rocking
Confirm thing positivity is all that we bring in
Negativity is all dem intending what dem bring
In dem say we wrong singing but when we bring
In dem say we steal singing
See me see trouble o see me see trouble o
Some of this people dem dey try to nack
My hustle o
See me see trouble o see me see trouble o
Some of the this people dem no want make
I dey bubble walahi we go dey jeje we go dey
Bubble o o etomocho gaunya gaunya
Cos you cannot stop me when you cannot see
Tell me what you that you think nobody knows
Before if you tell me the answer then I will tell
You something that I know like never judge a book
By its cover o brother no be so cos many other
Pages dey to discover o so dey read dey go
So don’t go acting like you’ve never heard this
Thing before that everybody gat to face so why
You want to talking talking talking the things
That you ain’t sure this kind of *** round go go
I really want for you to know that that’s where
Am coming from move your mind and enter here
See me see trouble o see me see trouble o
Some of this people dem dey try to nack
My hustle o
See me see trouble o see me see trouble o
Some of the this people dem no want make
I dey bubble walahi we go dey jeje we go dey
Bubble o o etomocho gaunya gaunya
Cos you cannot stop me what you cannot see
We say to the a to the z to the a to the d to the u
And to the s 2face as you know sey we be top
Celebrity we dey jump we dey sing we dey dance
We dey craze *** me I no dey pull myself no about
My age wherever you see me means money in the
Bank o money full account like water in the tank o
Cos if you like your money dey my concert you go
Hate the truth so you go reject me like a prophet
Won so won so nitori jealousy ni won so wson so
See me see trouble o see me see trouble o
Some of this people dem dey try to nack
My hustle o
See me see trouble o see me see trouble o
Some of the this people dem no want make
I dey go bubble walahi we go dey jeje we go dey