My Story ft. B.L (Def O Clan) Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2006
Lyrics
Intro
This is my story my story na small thing remaining
Na god dey save me this is my story my story na
Small thing remaining na my god dey save me
The way you save shederach Meshach and abedenigo
My god you saved my soul beni
The way you saved isreal from pharaoh my god you
Kept my soul
The way you saved Daniel in the lion’s den and man
Can’t comprehend ye who spare the life of lazarus
From the dead spare the life of azadus today
This is my story my story na small thing remaining
Na god dey save me this is my story my story na
Small thing remaining na my god dey save me
Ring ring ring na my phone dey ring na paddy cardy dey ring
Azzy shey you dey within sabi am in the studio dey do my thing
I go see by 9: 15 dan jiggy oya mix it well jigger this beat is ***
If you reday I am ready just count me in I want no play
Make no jack no won pikin am done with mikadino on my
Way for some flexing *******
This is my story my story na small thing remaining
Na god dey save me this is my story my story na
Small thing remaining na my god dey save me
Hey paddy mi how far na wetin dey azzy kilon sele now
Mo wapa men enter car make you hear the jam see am na the jam be this
How you see am mo gbadun e gan men dem hoop this one men
Hey hey come down azzy na gun
This is my story my story na small thing remaining
Na god dey save me I say na chineke save me
This is my story my story na gbenga adeyinka
Small thing remaining kinkini ma lo ku na my god dey save me
This is my story dan jiggy thank god your god for me my story na
Ojb thank your god for me small thing remaining kinkini ma lo ku
Na god dey save me this is my story my story na
Small thing remaining na my god dey save me