![Milando](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/04/D0/rBEeNFf8obCAIDOSAACofJ0EUSU855.jpg)
Milando Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2011
Lyrics
Omo sho le milando
Sho le milando
Kosi eni to le milando
Eje ka jo milando
Were were milando
Move your shoulder
Milando
Eh eh milando
Oya dance dance
Milando
Were were milando
Fakosi milando
Eh eh milando
Sho le mila
Move your shoulder
Ejika
Ka jo jiga
Gbogbo omoge e mara
You too dende
You too baski
As you dey move your body
Oya give it to me
Were were
Kia mosa bounce for me now
Move your shoulder
Left and right
You can do it slow
You can do it fast
Faster faster
Baby don’t stop
Baby don’t stop
Ah ah ah ah
Give me some more
I gbadun the way
You dey dance along
With the music
If you around
Na you dem they watch
Because dey won learn o
Eje ka jo milando
Were were milando
Move your shoulder
Milando
Eh eh milando
Oya dance dance
Milando
Were were milando
Fakosi milando
Eh eh milando
On your mark
Get set
Lets go
Move your shoulders
Move your toes
Let me see you bouncing
And nobody fronting
E did eke mujo jo
Baby whine am kolonbo
You suppose to show me your logo
Make you no dey look me
Like photo
Give me milando
Uma chukwu wa mu ego
Bend down low
Show me your back side
Put your shoulder like a
Butterfly
Do like sey you won fly
Your two hands for back
No wahala
Baby don’t stop
Ah ah
Give me some more
I dey gbadun the way
You dey bounce along with me
Oya o
If you look around
Na you dem they watch
Because dem won learn oh
Eje ka jo milando
Were were milando
Move your shoulder
Milando
Eh eh milando
Oya dance dance
Milando
Were were milando
Fakosi milando
Eh eh milando
Oya do like labalaba
Labalaba
Labalaba
As you dey do am
E no matter
Were were milando
Move your shoulder up
Thanks from me now
Please don’t stop
Omo to sexy
I like the way you dey do it
Alright stop
Collaborate and listen
This na the time for us
To get busy
Eyin temi e pea won tiyin
Bo si gbangba milan for me
Stop
Collaborate and listen
This na the time for us
To get busy
Eyin temi e pea won tiyin
Bo si gbangba mila for me
Eje ka jo milando
Were were milando
Move your shoulder
Milando
Eh eh milando
Oya dance dance
Milando
Were were milando
Fakosi milando
Eh eh milando
Eje ka jo milando
Were were milando
Move your shoulder
Milando
Eh eh milando
Oya dance dance
Milando
Were were milando
Fakosi milando
Eh eh milando