![Alanta](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/04/E5/rBEeM1f8uX-AVJ1LAACmCD4kjk4797.jpg)
Alanta Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2009
Lyrics
[ti:06 Alanta]
Artquake style you know
Eri se one thing
One thing
Kini ki jo
Jo
Jo
Jo
Kini ki
Kini ki
Kini ki
Kini ki
Kini ki jo
Jo
Jo
Jo
E be like fire
Dey burn my body
Je kin fera
Oru mu mi
E be like fire
Dey burn my body
Je kin fera
Oru mu mi
Open your arms
Like sey you won fly away
Jupa juse sibi
Je ka jo ma sere
Open your arms
Like sey you won fly away
Jupa juse sibi
Je ka jo ma sere
Alanta
Alanta
Alanta
One leg up
Alanta
Alanta
Alanta
Two legs up
Alanta
Alanta
Alanta
One leg up
Alanta
Alanta
Alanta
Two legs up
I see this baby
Stand for corner
Start to dey whine that thing
I was tempted to touch
And I ask her baby
Can you dance with me
She dey dance
I dey demo
I dey look am sey
Na which kind dance be this
She change position
Sey she go teach me
One particular dance lesson
Eh my baby oh
My sherikoko
Lets get to the floor
Make we dey dance dey go
As you see me so
Am a fast learner oh
Baby don’t stop
I never sabi
Teach me more
E be like fire
Dey burn my body
Je kin fera
Oru mu mi
E be like fire
Dey burn my body
Je kin fera
Oru mu mi
Open your arms
Like sey you won fly away
Jupa juse sibi
Je ka jo ma sere
Open your arms
Like sey you won fly away
Jupa juse sibi
Je ka jo ma sere
Alanta
Alanta
Alanta
One leg up
Alanta
Alanta
Alanta
Two legs up
Alanta
Alanta
Alanta
One leg up
Alanta
Alanta
Alanta
Two legs up
I’ll be watching you girl
As you dey do it do it
Iwo tun le gan
I can’t wait to feel your body
I dey imagine
How e go be
If I sabi do wetin you dey do
O ma le gan
O ma den de
Give it to me gbogbo ere
Loni were were
Just do wetin I say
Let me take your breath away
Oya oya alanta
Ka jo mara
Loni fera fera
Fera fera
I no dey taya
Toba ti je alanta
Alanta
Alanta
E be like fire
Dey burn my body
Je kin fera
Oru mu mi
E be like fire
Dey burn my body
Je kin fera
Oru mu mi
Open your arms
Like sey you won fly away
Jupa juse sibi
Je ka jo ma sere
Open your arms
Like sey you won fly away
Jupa juse sibi
Je ka jo ma sere
Alanta
Alanta
Alanta
One leg up
Alanta
Alanta
Alanta
Two legs up
Alanta
Alanta
Alanta
One leg up
Alanta
Alanta
Alanta
Two legs up
Galala and swore were steps
I thought could knock me off
My feet
Am so surprise alanta dey change
The song I dey sing
Alanta
Alanta
Alanta
Oh ah
Alanta
Alanta
Kini ki jo
Jo
Jo
Jo
My baby oh
My sherikoko
I don sabi oh
Make we dey do am dey go
As you see me so
I don sabi pass you oh
Lets change position
Make I show you
I no dey joke
E be like fire
Dey burn my body
Je kin fera
Oru mu mi
E be like fire
Dey burn my body
Je kin fera
Oru mu mi
Open your arms
Like sey you won fly away
Jupa juse sibi
Je ka jo ma sere
Open your arms
Like sey you won fly away
Jupa juse sibi
Je ka jo ma sere
Alanta
Alanta
Alanta
One leg up
Alanta
Alanta
Alanta
Two legs up
Alanta
Alanta
Alanta
One leg up
Alanta
Alanta
Alanta
Two legs up
Oh oh oh
Alanta
Like sey you want to fly away
Alanta
Alanta