Loading...

Download
  • Genre:Afropop
  • Year of Release:2009

Lyrics

No be joke

Na fact

No be joke

Na true yarn

Na true life experience

I tell you

Art quake style you know

No be sey one thing

One thing

Puffy tee


Enter with your change

To avoid disgrace

Teti e ko sanwo mi pe

Dem go pass your bus stop

Enter with your change

To avoid disgrace

Teti e ko sanwo mi pe

Dem go pass your bus stop


Awoof e dey burn belle

For my friend place party shele

I dey order for the drink the bronze

The small and short at the same time

Dem finish party dem waka

I stager enter gutter

I manage to reach ikeja

Board a bus going to yaba

I be suppose to drop for

Onipani

But I be like person wey don pass

The conductor come dey shout

Everybody answer your bus stop

Oni gbongbo

Ko si

Maryland

O wa

Oba nikoro

Ko si

Palm groove

O wa

Onipani

I be dey sleep

Before I woke up

Na cms we don reach

Conductor don talk am

Before sey


Enter with your change

To avoid disgrace

Teti e ko sanwo mi pe

Dem go pass your bus stop

Enter with your change

To avoid disgrace

Teti e ko sanwo mi pe

Dem go pass your bus stop


For oshodi I saw this lady

And I was trying to mu si lori

I come dey happy

Because I don know

Sey me and the lady

Go enter the same bus

Conductor dey ask her for money

I say I will pay for the lady

To complete the money

Ewo

Ye eh

E remain 20naira

I dey do cunny cunny

Try to scope conductor

And driver

Na so she drop for dopemu

Me I still dey go iyana paja

Super abule egbe

Pa mo ma ti je egba

I no where we dey go

Conductor tin pe sango

Sango

Sango

Agbado ijaye

Sango

Agbado ijaye

Sango


Enter with your change

To avoid disgrace

Teti e ko sanwo mi pe

Dem go pass your bus stop

Enter with your change

To avoid disgrace

Teti e ko sanwo mi pe

Dem go pass your bus stop


One day I claim to be staff

For one lagos motor pack

Because I no get wife

That was why I be dey use

That style

That one was very funny

As dem dey ask me for money

I talk sey I be one thing

One thing

Conductor say give me my shanddy

If you dey claim agbalagbi

If you dey claim alagidi

If you dey claim sabi sabi

Dem go pass your bus stop

If you dey claim to be staff

Eh you dey make me laugh

That one was in the past

Dem go pass your bus stop

Even if you be police

Please read the notice

Clearly written make you see

Dem go pass your bus stop

No nogere at all

No sleep forget your bus stop

To ba lo sun para

Dem go pass your bus stop


Enter with your change

To avoid disgrace

Teti e ko sanwo mi pe

Dem go pass your bus stop

Enter with your change

To avoid disgrace

Teti e ko sanwo mi pe

Dem go pass your bus stop


Enter with your change

To avoid disgrace

Teti e ko sanwo mi pe

Dem go pass your bus stop

Enter with your change

To avoid disgrace

Teti e ko sanwo mi pe

Dem go pass your bus stop

More Lyrics from Artquake Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status