![Gimme Chance](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/04/D0/rBEeM1f8oiiAVDcxAACsqPWyMu4512.jpg)
Gimme Chance Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2005
Lyrics
I know sey
Me I no get money
I know sey
Me I no get jean
I know sey
I never travel over sea
One thing have got
Is true love
Jowo dan mi wo
Give me chance oh
I will make you smile oh
Omoge give me chance oh
I will make you happy
Give me chance oh
I will make you smile oh
Omoge give me chance oh
I will make you happy
Jowo dan mi wo
Situation always seems
To be the same
Every time I look at you
I feel insane
Even thou I know is just
A silly game
Come over ye
Come play with me
Jowo dan mi wo
I know sey no be only love
You go chop
That is why me sef
I don dey look for job
So that I go fit to buy some skirt
And top
Come over here
And play with me
Give me chance oh
I will make you smile oh
Omoge give me chance oh
I will make you happy
Give me chance oh
I will make you smile oh
Omoge give me chance oh
I will make you happy
Jowo dan mi wo
You know sey
I been dey toast amaka
My mama say
I must to marry sikira
I go bone all of them
You go be mine
Come over here
And play with me
Jowo dan mi wo
I want make you give me chance
I will give you joy
And I will make you smile
And I promise I will never
Make you cry
Come over here
And play with me
Give me chance oh
I will make you smile oh
Omoge give me chance oh
I will make you happy
Give me chance oh
I will make you smile oh
Omoge give me chance oh
I will make you happy
Jowo dan mi wo
I don vex
I don vex
This na double confusion
Na which time cook
For this my scoopy profession
I like
I like the way you swing your ***
I like the way you smile
I like the way you dey work
Your body
As you dey pass my house
I like the way you move
I like the way you groove
I like the way you do it
Makes my body loose control
Your 1 plus 3 makes me won dey
Go kolo
Because she no go baby
I like her
From my heart
My baby
Me no pretend
I want her
To be my lover
My number one lover
Yes I like her
From my heart
My baby
Me no pretend
And I want her
To be my lover
My number one lover
Yes I like her
From me heart
My baby
Me no pretend
And I want her
To be my lover
I say come baby girl
Make we dey rough am
I know sey tomorrow
E go be better
And na that time
You go confirm
Sey me love you
And have true love me say
Baby girl
Make we dey rough am
I know sey tomorrow
E go be better
And na that time
You go confirm
Sey me love you
And have true love me say
I like her
From my heart
My baby
Me no pretend
I want her
To be my lover
My number one lover
Yes I like her
From my heart
My baby
Me no pretend
And I want her
To be my lover
I know sey
Me I no get money
I know sey
Me I no get jean
I know sey
I never travel over sea
One thing have got
Is true love
Jowo dan mi wo
Give me chance oh
I will make you smile oh
Omoge give me chance oh
I will make you happy
Jowo dan mi
Give me chance oh
I will make you smile oh
Omoge give me chance oh
I will make you happy
Jowo dan mi wo
Give me chance oh
I will make you smile oh
Omoge give me chance oh
I will make you happy
Jowo dan mi wo
Give me chance oh
I will make you smile oh
Omoge give me chance oh
I will make you happy
Jowo dan mi wo