![Private Party](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/04/E5/rBEeM1f8uX-AVJ1LAACmCD4kjk4797.jpg)
Private Party Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2009
Lyrics
[ti:13 Private Party]
No be say one thing
One thing
Na wetin dem dey call party
No be when people dey
Listen to jam eh
And them begin dey move
Dem body
Right to the left to the center
Like this
Eh I no fit explain
The thing that is jamming in my brain
I think I need one person
We can do the same privacy
Na wetin you go say
When I say move your body
Like beyonce
Better still like a girl form bayelsa
Give me the best like a girl from calabar
Say na wetin you go say
When I say move your body
Like beyonce
Better still like a girl form bayelsa
Give me the best like a girl from calabar
All I want is just a private party
Just you and I
Ninu ile
Will begin dey move our body
Right to the left to the center
Like this
All I want is just a private party
Just you and I
Ninu ile
Will begin dey move our body
Right to the left to the center
Like this
Nobody moves
Nobody get hurt
How can this happen
When is just both of us
Is you like you can dance
With your panties
Cos what we have is a
Private party
Eh kini ka ti gbo
Pe mi o le ta biyo biyo
Now I go say you say
I get excuse
Tell me exactly how you
Want it
Abin dey say shey make I stop
But you dey tell me sey
You want more
Me I fit scatter leg like okocha
You can equally do like perpetual
All I want is just a private party
Just you and I
Ninu ile
Will begin dey move our body
Right to the left to the center
Like this
All I want is just a private party
Just you and I
Ninu ile
Will begin dey move our body
Right to the left to the center
Like this
Upside down girl way you turn me
Inside out round and round
Upside down oh you turn me
Inside out round and round
Upside down girl way you turn me
Inside out round and round
Upside down oh you turn me
Inside out round and round
Lets us do the cooking roaster
Baby girl I hope you won’t mind
Move your waist and give me
Some sahusa
I’ll move my leg and give you some
Tergent
Abeg make we listen to calypso
You know it takes just two
To tangle
Swore tear am like tonto
Give it to me like a girl from
The ghetto
Uhfff make we try galala
Like sey we dey on top okada
Baby girl lets give our best
This party is about to round off
All I want is just a private party
Just you and I
Ninu ile
Will begin dey move our body
Right to the left to the center
Like this
All I want is just a private party
Just you and I
Ninu ile
Will begin dey move our body
Right to the left to the center
Like this
All I want is just a private party
Just you and I
Ninu ile
Will begin dey move our body
Right to the left to the center
Like this
All I want is just a private party
Just you and I
Ninu ile
Will begin dey move our body
Right to the left to the center
Like this
Na wetin dem dey call party
No be when people dey
Listen to jam eh
And them begin dey move
Dem body
Right to the left to the center
Like this
Eh I no fit explain
The thing that is jamming in my brain
I think I need one person
We can do the same privacy
Na wetin you go say
When I say move your body
Like beyonce
Better still like a girl form bayelsa
Give me the best like a girl from calabar
Say na wetin you go say
When I say move your body
Like beyonce
Better still like a girl form bayelsa
Give me the best like a girl from calabar
All I want is just a private party
Just you and I
Ninu ile
Will begin dey move our body
Right to the left to the center
Like this
All I want is just a private party
Just you and I
Ninu ile
Will begin dey move our body
Right to the left to the center
Like this