![Pretty Lady](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/04/E5/rBEeM1f8uX-AVJ1LAACmCD4kjk4797.jpg)
Pretty Lady Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2009
Lyrics
[ti:12 Pretty Lady]
Pretty lady come show what you gat
The way you move
I like it like that
Turn around ko ri e dada
Are you sparkling
Me I be don dada
Wetin make you say
I no go fit
No go fit dance
What
What you talking about
See check this part
Do you like it like this
Now you gonna know
Me I fit dance hard
Pretty lady come into my party
Start a dancing
Make you dance like a girl
Wey no too sabi
But you come dey move
Is time to whyne it
Push it up
Push it down
This girl na something
Wetin make the boy sey
Me no go fit dance
Shey make I shake it
Make you see dey waist I tell
Shake it to the left
Shake it to the right
And I go dance hips for you
To see what my mama gave me
Pretty lady hot like fire
The way she move everybody halla
I say she burden on my desire
I say all my dada loose control
When am looking round
Everybody standing
All of them dem won take
As dem they shake it
Dem no won go
Dem no won miss it
See the move your lovely body
Just like am missing
Eliot me sef I won sing
But now she’s into control
Everywhere the singing dey flow
Everybody dem say omo yen jo
Pretty lady come into my party
Start a dancing
Make you dance like a girl
Wey no too sabi
But you come dey move
Is time to whyne it
Push it up
Push it down
This girl na something
Wetin make the boy sey
Me no go fit dance
Shey make I shake it
Make you see dey waist I tell
Shake it to the left
Shake it to the right
And I go dance my hips for you
To see what my mama gave me
Why ya say me no fit dance like this
Everybody knows me I fit dance displease
You want me dance
Me go dance you squeeze
Watch me fit me go dance like breeze
Check this one
Me sey no be beans
If you want mummy
I go dance and roll
Why am your heart control
On the dance floor
See me am dey go
When me I dance
See all of them might roll
This na baddy
Na only jah knows
See me I pretty with no diagnos
You wife material
Why you start to pose
Pretty lady come into my party
Start a dancing
Make you dance like a girl
Wey no too sabi
But you come dey move
Is time to whyne it
Push it up
Push it down
This girl na something
Wetin make the boy sey
Me no go fit dance
Shey make I shake it
Make you see dey waist I tell
Shake it to the left
Shake it to the right
And I go dance my hips for you
To see what my mama gave me
If she no come
If she no dey
You will ***
*****
Bounce
Bounce
Pretty lady
Bounce
Bounce
To this beat
Bounce
Omo you too sabi
Turn around
Come on baby show dem
When I look around
Na only you dey kill them
Turn to me
Ka kanra with style o
Emi gan le jo
I no dey jisoro
Omo you too much
I can see it
I just surrender
All my ladies come to the floor
Show your baby dance on
With your stepping
You dey killing me
Me I don retire
All my ladies come to the dance floor
Call your men along
Pretty lady come into my party
Start a dancing
Make you dance like a girl
Wey no too sabi
But you come dey move
Is time to whyne it
Push it up
Push it down
This girl na something
Wetin make the boy sey
Me no go fit dance
Shey make I shake it
Make you see dey waist I tell
Shake it to the left
Shake it to the right
And I go dance my hips for you
To see what my mama gave me
Pretty lady come show what you gat
The way you move
I like it like that
Turn around ko ri e dada
Are you sparkling
Me I be don dada
Wetin make you say
I no go fit
No go fit dance
What
What you talking about
See check this part
Do you like it like this
Now you gonna know
Me I fit dance hard
Pretty lady come into my party
Start a dancing
Make you dance like a girl
Wey no too sabi
But you come dey move
Is time to whyne it
Push it up
Push it down
This girl na something
Wetin make the boy sey
Me no go fit dance
Shey make I shake it
Make you see dey waist I tell
Shake it to the left
Shake it to the right
And I go dance hips for you
To see what my mama gave me
Pretty lady come into my party
Start a dancing
Make you dance like a girl
Wey no too sabi
But you come dey move
Is time to whyne it
Push it up
Push it down
This girl na something
Wetin make the boy sey
Me no go fit dance
Shey make I shake it
Make you see dey waist I tell
Shake it to the left
Shake it to the right
And I go dance hips for you
To see what my mama gave me