E Dey Play Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Uhmm uhmm uhmm
Uhmm
Uhmm uhmm uhmm uhmm
Damzey o
Uhmm uhmm uhmm
Who dem born for this kind city o
Yeh!
Mo wonu street awon temi ni damzey waridu
Industry egbemi but Emi ko ni young duu
Kekere ni mo tin hustle b'omo 32
Blessings from above no be ajitu
Cool down
Damzey this your single be like plural o
Ti mo shi'n gbona bi iresi inu cooler o
Momsy ni kin sha ma mura o
Kin tu gbadura o
E dey play (Oporr)
As e dey play e dey show (izz plenty)
Na God dey run am no be man o
Carry my matter for head make you mad o
You go mad o
Oloun you go crase
Usain Bolt no fit run my race
(Konifeku)
Me and you we no be mate
My blessings carry weight
They can't relate
Ah ori o
Wetin go solve my problem na money oo
And me I no dey like to gum body o
I be on my own jeje
On a low jeje
I dey struggle to the top
(It is not easy)
If we no work wetin we go chop
(we no go see shishi)
Oluwa dey on top
(luckily)
So abobi must to ball
Abobi must to ball
Giddem juice giddem vibes
Giddem gbedu make dem dance
Slow and steady just dey bounce
Jam boku no be mouth
Giddem juice giddem vibes
Giddem gbedu make dem dance
Slow and steady just dey bounce
Jam boku no be mouth
E dey play (Oporr)
As e dey play e dey show (izz plenty)
Na God dey run am no be man o
Carry my matter for head make you mad o
You go mad o
Oloun you go crase
Usain Bolt no fit run my race
(Konifeku)
Me and you we no be mate
My blessings carry weight
They can't relate