Giddem ft. Shadyy Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Who dem born for this kind city
You know me shadyy pon the pon the beat
Tell you what it is nah nah
Girl i live up to my name
Check am
You go see say no be fake
Test am
Trust me your body no go remain same
I go finish you
But don't you put that blame on me
You go feel better
I go kiss you please you make you wetter
Make I pluck you suck you like a data
I go scatter forget you be person daughter
Do you want it while we standing
Abi ki ko fun e lori bending
Am astounding when am doing
You know baddies don't sleep on me
You know baddies don't sleep on me
Uhn! Damzey oh wor
Giddem Giddem more Giddem more
Sey I no fit leave dem
Leave dem nah leave dem
Bad girl sey she needed
Needed more needed more
So I go dey Giddem
Giddem more till thy kingdom come
Mi o ro pe omo na le mo
O wole ko lole mo
O mu Hennessy champagne
Mogbe wonu emimi mo yeh
Damzey o gbona feli feli o mo gbona
Ahn ki le yen to mo
Daddy yin oni duro mo
Dem sey make I place my order
Telling me dem go cross my bother
Dem no wanti story
They just wanna go in
So mi stress no further
Some of demma call me daddy
Mi born dia fada
Lowkey mi dey run dia matter
Dem know sey no man badder
Whenever mi come through
Giddem Giddem more Giddem more
Sey I no fit leave dem
Leave dem nah leave dem
Bad girl sey she needed
Needed more needed more
So I go dey Giddem
Giddem more till thy kingdom come
Giddem Giddem more Giddem more
Sey I no fit leave dem
Leave dem leave nah leave dem
Bad girl sey she needed
Needed more needed more
So I go dey Giddem
Giddem more till thy kingdom come