Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2020

Lyrics

Damzey oh

Who dem born for this kind city


I don see pikin wey I go take home to mama (mama)

She no get motor but she's driving me loco (loco)

You fine pass maami and you no getty wahala (wahala)

I for marry you go but na money be koko


The day you promised me

I forget one two three

Your love na wantin tin

Baby you do me strong tin tin

The day I tell you no no

Na because I no getty owo

But you keep calling (calling me)

Kept on calling me


You say you want to chop banana(bana oh nana)

Ofe di baby mama(mama oh mama)

Oh baby girl you fine pass rihanna(anna oh nana)

You I go take home to mama(mama oh mama) yeh eh


Only you I want for the morning

I want you for breakfast for lunch want you for dinner (uhn damzey o)

Iwo nikan lowa lokan mi (lokan)

Only you we fit control me girl you be killer yeh


I love the way you dey rotate

Odoyewu me go track your location

Dem say your brother na police

Even your papa na soldier but me no go fear

Any where wey you dey me I go dey

I fit to fight kungfu for you own case

Gbogbo ohun tan so ko kan mi

Only you dey my side when nobody dey


The day you promised

I forget one two three

Your love na wantin tin

Baby you do me strong tin tin

The day I tell you no no

Na because I no getty owo

But you keep calling (calling me)

Kept on calling me


You say you want to chop banana(bana oh nana)

Ofe di baby mama(mama oh mama)

Oh baby girl you fine pass rihanna(anna oh nana)

You I go take home to mama(mama oh mama) yeh eh


Rora ma gbese yen jeje

Twerk for me jeje

I go dey with you no fear

Girl I no go use you play tete

My baby duro dede she no get comma and she too dey do me foreplay

Can't wait to go see your mama na your bride price I wan pay


I love the way you dey rotate

Odoyewu me go track your location

Dem say your brother na police

Even your papa na soldier but me no go fear

Any where wey you dey me I go dey

I fit to fight kungfu for you own case

Gbogbo ohun tan so ko kan mi

Only you dey my side when nobody dey


The day you promised me

I forget one two three

Your love na wantin tin

Baby you do me strong tin tin

The day I tell you no no

Na because I no getty owo

But you keep calling (calling me)

Kept on calling me


You say you want to chop banana(bana oh nana)

Ofe di baby mama(mama oh mama)

Oh baby girl you fine pass rihanna(anna oh nana)

You I go take home to mama(mama oh mama) yeh eh

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status