Believe Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Oti yeyin
Who dem born for this kind city
Damzey
See
I no go fold as long as my heart still dey beat
Standing on 10 toes so I no dey see defeat
Sapa squeezed me 7days thinking I was gonna weak
Thinking I was gonna choke but then I still dey breathe
Some mistakes are blessing, Person drop quote
Naso I mistakenly blast soldier for voice note
This matter long pass giraffe throat
Well, make sure you know your size before you cut coat
To ba fe blow o gbodo ni grace oh,
Abi make you get craze oh
Journey of a thousand mile they said it begins with a step, won o Soro staircase oh
Baba God you know me, Emo pe mio wa too demanding
Ona ti sapa ma n gba wo aye mi ni ke ba'n di
Te ba n fun mi daily bread, Emi o need sardine
But ki Genie sha ma grant gbogbo wish Aladdin
We dey grind everyday
But na only debit alert o wey I dey see
Won wa ni kin roju
When my mates are driving Bentley
Make I pull up in maybach
As I dey cash out steady ball till december
When they wear givenchy pull up in prada
From glory down to glory