Asalam Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
Asalam - Baby De Scarface
...
Ehh, steeze
Estala ding dong ding,
Kala ding dong ding
Wos Estala ding dong ding
Omogbolahan mi singer
I came from the zanga
And I'm making my way all the way to Marina
A ma jaye lavida
Make you gimme sativa indica my dealer
Oh my dealer
Emi o de ni shi igbo fa
My dealer
Oh my inner
Araraaara
Me i get vibes for the inner me
Orin po ni le biti antenna
Won ni pe mo n shana proper
Dem no see me when i dey suffer
Me i geh one trips wey be say emi, awon gees mi, Shade ati Ngozi
A lọ gba cana ni Germany
Ni Germany eeeh
Asalamualeikum
Wa leikum wa salam
Mo salamo
Asalamualeikum
Wa leikum wa salam
Mo salamo
Asalamualeikum
Wa leikun wa salam
Mo salamo
Asalamualeikum
Wa leikum wa salam
Mo salamo
Internationally been casting (casting)
Ewo ni gbogbo kati kati
Tears for my eyes buh i no dey panic uh uh
Me i don dey do my thing oti pe
Omorr e don go far
Wey i don dey sing
Wey i don dey dance
See sometimes this life is a drama
Oh many many many many lamba o
Wey i don dey drop for the federal town
Na the bobo wey get local bank i dey fo fun
He no dey show me pattern
The thing wey i go do i know
Weytin i go do right now
Oh what am i doing right now
O ye ko ti mo bo se n lo
Calakuta yen pana gan
Asalamualeikum
Wa leikum wa salam
Mo salamo
Asalamualeikum
Wa leikum wa salam
Mo salamo
Asalamualeikum
Wa leikun wa salam
Mo salamo
Asalamualeikum
Wa leikum wa salam
Mo salamo
Dem say me I'm back and I'm banging
Cos I'm so sharp and active
Ibi ti mo de sheybi jah ni
And I'm going far no capping
Omor i get certainty
I dey go places
I get certainty
I dey go places.