My Thing Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
My Thing - Baby De Scarface
...
?????
Alhamdulilah
Na jeje I dey
Wey the girl waka my way
The yansh na por por por
The beauty sef na (whistles)
We link up we connect
And she come to my dormot
And the way she rough handle me
Oya wait make I give you gist
As I dey give, she dey receive
She just dey play with my thing
And sabi boy wey I be
Me I give her better knacking
She said baby please don’t kill me
(Oh oh oh oh)
Don’t give me scar for totoyo (oh oh oh oh)
But I no dey listen, (oh oh oh oh)
Emi ti mo tun m’okolo (oh oh oh)
She carried my poran
She hold am like baton
And the way she dey do her thing
I just dey shout oh My God
She ride pass okada man
She just dey do like Superman
Walahi Talahi
Gbas gbos no be lie
She said she like my thing
She said she like my thing
She say my thing get milo
Say e get Milk
She said she like my thing
She said she like my thing
She say my thing get milo
Say e get Milk
She say my thing large
She say my thing anaconda
Say e touch her heart
But me I just dey really wonder
how she take dey shout (Ahn ahhn)
How she dey moan (uhhh)
When I put her for that doggy position
Wey she want (want)
Ah! I no fit tire, tire for Toto matter
(Hmmm)
Ah! She said she like am
The size of my katana (Hmmm)
Anytime I put am
she just dey shout my papa
Where have you been baby
All the days of my life?
Alakori de lemi na
T’on ba ti n yin mi mi o kin cum
Maa wa ma te shan mo
Maa wa ma ran shan mo
Alagidi l’omo yen naa
Tim ba tun cum a tun ni one more
Maa tun ko fun gan
Maa wa ma ko fun gan
She said she like my thing
She said she like my thing
She say my thing get milo
Say e get Milk
She said she like my thing
She said she like my thing
She say my thing get milo
Say e get Milk
She said she like my thing
She said she like my thing
She say my thing get milo
Say e get Milk
She said she like my thing
She said she like my thing
She say my thing get milo
Say e get Milk
(She said she like my thing
She said she like my thing
She say my thing get milo
Say e get Milk
She said she like my thing
My thing
Say e get milk)
Written by “Olarewaju Omogbolahan”