
God Abeg Lyrics
- Genre:Alternative
- Year of Release:2023
Lyrics
God Abeg - Baby De Scarface
...
God Abeg oh
who you go help oh
money on my mind everytime wey you see me dey think say i dey meditate,
man's gotta think oh man's gotta work
man's gotta hustle and keep taking puffs
carry your phone make you bomb oh
and go down on your knees pray to God o
alaya ma joko soju kan o make sapa no use u dey form oh
ask your padi for money and him take u form
u go dey think say u go rich and na him go poor
in years to come, Oga ade dakun vommot the thought and go and work,
eni sise lowo ma deba
na why i no dey sleep i no dey play fah
i go down on my knees and i pray to jah
make he bless my hustle i no want to kpai.
yeh yeh o yeh yeh o
Baba God mu o kere o
wa gboun ebe mi o
as i don dey beg o
yeh yeh o yeh yeh o
Baba God mu o kere o
wa gboun ebe mi o
as i don dey beg o