Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

I Dey wait for my turn me I no Dey para

As I Dey work and Dey pray e sure me say I go go far

I no wan beg for food I no wan beg for raba

Cuz dem go laugh me for back I no people character


Was trained to be a lawyer I no fit blame my papa

Omo he did his best for me and for my brothers

But I choose to be a gangster for my mama

We don too suffer na why I turn myself to hacker


For long me na believer

Na street be my own teacher

I learn the goods I learn bad

My fears see me Dey shever


I no fit curse my maker

This life too short like nicker

Na Jah fit you make you bigger

Na time you gats to wait am


For long me na believer

Na street be my own teacher

I learn the goods I learn bad

My fears see me Dey shever


I no fit curse my maker

This life too short like nicker

Na Jah fit you make you bigger

Na time you gats to wait am


Came from the mud

Came from a place wey man must to carry him cross

Na Challenges make me go sue sapa to court

And I must win cos I've been through pains for long

In pains for long


I swear I was drowned in my tears

Seeking for help but nobody cares

Idea nobody shared

The days I fold no one appeared


I choose a mil over my girl

I was down but money was there

I was taught that love is a crime

Love is game don't waste your time


Dey want bread winner to beg bread

But God no be man made

Man no get two head

Am a star from the onset


For their school I be prefect

Short man with long talent

Thank Jah for grace cause my life no get bone leg


For long me na believer

Na street be my own teacher

I learn the goods I learn bad

My fears see me Dey shever


I no fit curse my maker

This life too short like nicker

Na Jah fit you make you bigger

Na time you gats to wait am


For long me na believer

Na street be my own teacher

I learn the goods I learn bad

My fears see me Dey shever


I no fit curse my maker

This life too short like nicker

Na Jah fit you make you bigger

Na time you gats to wait am


Anh

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status