Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

New life new me

I really miss the old me

I thought it was gone be easy

But life dey whine me

I'm sorry daddy

I seen why you were lonely

I seen why you been Dey warn me

My bad I really thought you hate me


Hello Dear little me

I know say you Dey hear me

No Dey fear I go make am hardtimes na normal thing

I'm used to the pains wey been Dey make you Dey cry

My heart been broken many times my pains make me Dey smile


It hurts a lot to be broke

But I can't trade you for cash

I can't sell my soul for fame because devil no dey dash

I dey hustle dey grind I no get faith for Evian

Feel no pity on you, O boy you are becoming a man


O boy you are paying your dues

Sinning and breaking the rules

Family is looking up to you

Stay focus don't be confused


I know you don't want it this way

I'm sorry life insists

Me too Dey reason dey think

Which kind life be this


But wetin man go do

Man no small again


We all know

Life goes on

My name is Malachy

NaaMee

We keep chasing it

I won't stop doing it my bro

It's your boi


Sometimes my mind Dey judge me

I can't even tell what I do

Been betrayed by my friends

But Still I pay bad with good

My guts been saying the facts

Beware you are falling for trap

Your moves are showing on maps

Jeje no end up for soup


Stubborn us no Dey hear we fell in love with what we do

Stop this your guilt trip my bro

You've been like this since childhood

Zero over 100 for trust

Ranked number 1 for love

You been yourself for long

Why now you choose to give up


I deserve many awards

Na time don't be fast

If devil run am for you

Am sure e no go last

I always look up to God

Lucifer blessings na curse

Shey Jesu carry him cross

If you be man na war


Found my peace on drugs

Till I die a thug

Na Blessings full my cup

Can't stain my hand with blood


Can't kill myself for all

Jesu tried and run

Mind who carry along

The good people are gone

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status