Golden Stone ft. Ill Flowz Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
I Dey hot like HK boy wey just collect
Nigga am feeling so blessed
When Dey ask who tell dem na me be the next
Make dem the OG dem rest
I bomb pass boko one day me go collect
Make e no be bullet
Na the cheddar make all men Dey offend
Alagbara don kill ole
I came from that place wey person no no
I came from a house where there is no home
A place wey no worth shi-shi and kobo
Where I come from is so cold
Ajekpako go later be golden stone
Ajeh my hope is the tomorrow
You broke only you go follow go
Cause the street is so cold
Na my pains na my pains I Dey chop na
E Dey pain dem for liver
Billion dollar dreams
So I don't sleep
Snr boy no Dey happy
If he no pick
Nobody send you for this life
If you notice
So many many
fucking reasons
Just to smoke weed
I know say God Dey my side
Na money dey my mind
Them no fit stop my shine
Na everyday I Dey showcase
If I no grind like this
How the matter wan Dey be
As I Dey find my peace
They talk say me I done dey sleep oh
Life is so cold
I no fit trust who I Dey call bro
Carry my weight I no be dangote
Omo is go hard or you go home