JACKIE CHAN Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
I don bomb IG I don bomb BIGO LIVE
I don do many things am hungry to survive
So before judging me
I hope you get many reasons
I don see many things
Nigga gan survive
My papa no get
From abule to Lagos with empty pocket
I Dey focus on my grind cuz I get target
I get talent I mean excess talent
Woowuu
Make unna no forget
I did it on my own I no see you there
I came into the game like a stray bullet
And I scatter everywhere even their main market
Only me face my fears
I no be Jackie Chan
Am the talk of the town
They speaking chon chin cha
They only shaking head when Dey see my scars
And they can't tell the pains wey I faced at past
Haters your papa
I thank Jah he made it rain
Lowkey Dey trend
Circulate the internet
I can not tell how I get to heavens gate
I no get friends cuz pardi no send
Money buy dem na big problem
I'm not a Jackie man
As money no dey na to work up and down
Worked for better days still Dey draw my plan
Then dey call me slave now na Bigi man
Young da Bigi man
Make unna no forget
I did it on my own I no see you there
I came into the game like a straight bullet
And I scatter everywhere even their main market
Only me face my fears
I no be Jackie Chan
Am the talk of the town
They speaking chonchi cha
They only shaking head when Dey see my scars
And they can't tell the pains wey I faced at past
Haters your papa