Lose Guard ft. Jojo D Musicman Lyrics
- Genre:Alternative
- Year of Release:2024
Lyrics
I'm living my life I no dey buga
I'm moving forward I no dey look back
No
I no dey Lose guard
Cause for where I came from
Dem no do like that oh
I pick my two fast
Any money wey enter my hand I go
Count am
Count am
Like my last card
Naso
In the streets of lagos a king was born
On june 28 nigga 2000 and some
I always tried to be better than the place I'm from
I'm a thug street boy with the sweetest tongue
Automatic O.T from the day I was born
Life na war na why my mama get four boys
Four soldiers things I didn't get when i was younger
I now understand better that im older
I'm from a generation where you gotta be a monster
Wanna get the bread 9 to 5 or be a fraudster
Life is a bitch she go fuck you pass pornstar
The boys make they chopper sing like my nigga To-Star
She ask me why everytime do I look like I'm upset
Omotena shey you know how much they sell fuel
Economy problems e reach make I upset
Gotta get the fame omo ope I know I'm God sent
I'm living my life I no dey buga
I'm moving forward I no dey look back
No
I no dey Lose guard
Cause for where I came from
Dem no do like that oh
I pick my two fast
Any money wey enter my hand I go
Count am
Count am
Like my last card
Naso