Glow ft. Dilly Yung Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Gimme gimme that smile for real
Make you no dey try confuse me
Make I feel loving deep
They be thousand but na you I see
Cause wetin you dey make me feel
No one fit oh
But I can make it up to you
If you gree oh oh oh oh
So I confess
Emi gbadura ko ko so yes
Folake Anna no be my spec
Everybody else dem no fit tell
Mo le fo fence
Nitori ti e mo maa ja shirt
Folake Anna no be my spec
Everybody else dem no fit tell
My baby just dey glow
My baby want to kill me
This your fancy roll ahh
Idi yen fe maa wo ori mi
My baby just dey glow
My baby want to kill me
With this your fancy roll
Idi yii fe maa wo ori mi o
I don't know why you on my mind 24/7
Forget all the boys Uche or Segun
Know I got you put you for better level
You showed love in the past and he left you
Don't leave me because I ain't calling
I've been in the lab been mixing I've been working
Grind on a daily
Anytime e drop I go let you know
Just keep it to yourself no do ofofo
Oh baby sing my song
Ping my pong
E no be bell but you fit ding my dong
Say back then she no gree pick my call
But now she want me cause she see our love
As e sweet as e dey go go
As e go as e dey flow oh oh
You be the one wey dey make me happy
I call you mami and you call me papi
My baby just dey glow
My baby want to kill me
This your fancy roll ahh
Idi yen fe maa wo ori mi
My baby just dey glow
My baby want to kill me
With this your fancy roll
Idi yii fe maa wo ori mi o