Loading...

Download
  • Genre:Alternative
  • Year of Release:2024

Lyrics

Ja Elijah show the boy the light

Ja Elijah make the boy divine

Ja Elijah gave the boy the vibe

So I confidently put it all on the line

Ja Elijah put the boy on the map

Ja Elijah abeg hear my cry

So many money and fame on me mind

So I no dey reason anything wey take me lie


Since I was twelve years old I got love for fame

Close my eyes see people screaming my name

So I picked up my pen wrote down my pain

E no easy na the reason why boys dey J

If I tell you my mind you no fit understand

E go be like Arabic to Englishman

Me and you no be the same I'm a different man

Sometimes I feel like an alien from distant land

If I dey vex make I vex if I dey para make I para

Tell me who gave a damn all those years wey I dey suffer

Small small dem don dey show themselves

Anyhow e go be dem go meet us for there

And when court time come omo cases choke

When story time come omo stories choke

This one don pass me na God get this flow

Very soon by God's grace Czah The Dream go blow

On God


Ja Elijah show the boy the light

Ja Elijah make the boy divine

Ja Elijah gave the boy the vibe

So I confidently put it all on the line

Ja Elijah put the boy on the map

Ja Elijah abeg hear my cry

So many money and fame on me mind

So I no dey reason anything wey take me lie


Ko soro nibe anything I drop is a banger

So many years in the zanga

Complicated nigga

Reason why we drag on the ganja

Do you know where we came from

How long we don suffer

Everyday I pray for my brothers

Cause when I had nothing

Na them be turn up for the nigga

Pray to God we earn more mula

Pray we live long long enough to get all our flowers

Pray we live long long enough to get all our flowers


Ja Elijah show the boy the light

Ja Elijah make the boy divine

Ja Elijah gave the boy the vibe

So I confidently put it all on the line

Ja Elijah put the boy on the map

Ja Elijah abeg hear my cry

So many money and fame on me mind

So I no dey reason anything

More Lyrics from Czah The Dream Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status