Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2022

Lyrics

Ojere

Surulere

Ain't no time to dey seke

Awon omo MAPOLY won sere

Leke leke

Me and my guys loke loke

Body like that that that

Make a young nigga wan meh meh mezebu


Ibadi like chekere

Make I give you my check check check

Fine girl wanna come collect

I dey pop with my goons for pansheke (On God)

Obada no be pansheke (We sabi)

Piano no be chekere (Omo)

Omogbon to ti penkelemesi

I just wanna make money I don't wanna make a mess (On God)


Bus shed hundred

I don't wanna die here

Fine girl she want head uhn

I give it to her from the back uhn

One thousand percent

Mass comm I dey rep

Bad boy no fidget

You no buy textbook you fit later regret ayy


Poly no be crime but ojere bad die

No time to be holy you gats be a bad guy

If na client you bomb omo oro wreck am die

Because if you no wise bobo sapa dey your side

Shey na comp boy you dey follow talk trash

Abi for pansheke you dey follow thug shout

Nigga wise up quick bob sharp sharp

And make you lose guard make money ASAP

Fine girls for MAPOLY choke die

But oppression for MAPOLY wahala for broke guys

Red black yellow for the street hundred

Wahala for freshers wey dey stay for bus shed

Hundred


Ojere

Surulere

Ain't no time to dey seke

Awon Omo MAPOLY won sere

Leke leke

Me and my guys loke loke

Body like that that that

Make a young nigga wan meh meh mezebu


Ibadi like chekere

Let me give you my check check check

Fine girl wanna come collect

I dey pop with my goons for pansheke (On God)

Obada no be pansheke (We sabi)

Piano no be chekere (Omo)

Omo ogbon to ti penkelemesi

I just wanna make money I don't wanna make a mess (On God)


Bus shed hundred

I don't wanna die here

Fine girl she want head uhn

I give it to her from the back uhn

One thousand percent

Mass comm I dey rep ahh

Bad boy no fidget

You no buy textbook you fit later regret ayy

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status