Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2021

Lyrics

Call the paparazzi, call the paparazzi


When money no dey

E dey cause pandemic

The way them go run

E go do you like magic

And if you call them

Na additional problem

My brother poverty na bastard

But when money dey, the party go scatter


My brother get sense

Dem be think say you dey jons

Dem be think say you dey jons

Now they are calling you boss

Cause when money no dey

Dem be think say you dey jons

Dem be think say you dey jons

Now dem are calling you boss



Money dey cause problem

Money still dey solve problem

And if you no come get sense

Your raggae go turn to blues


Wetin man go do

If money no dey wetin man go chop

If money come dey expenses go come

E no easy to be a man


So baba show me the way

Make I no lose say I dey find the money

Oluwa butter my bread

Make I no loss say I dey find the money


When money no dey

E dey cause pandemic

The way them go run

E go do you like magic

And if you call them

Na additional problem

My brother poverty na bastard

But when money dey l, the party go scatter


My brother get sense

Dem be think say you dey jons

Dem be think say you dey jons

Now they are calling you boss

Cause when money no dey

Dem be think say you dey jons

Dem be think say you dey jons

Now dem are calling you boss


When money dey, friends go dey

When money no dey, your friends go run

So make you choose your friends well

Maka onye nwe mmadu Ka onye ji ego


We dey pray for the milli milli

Cos dangote no get two heads

We still dey pray for the billi billi

Shebi na person wey born bill gate


Oluwa make you wire, wire,

biko wire me

Oluwa make you wire, wire

biko wire me


When money no dey

E dey cause pandemic

The way them go run

E go do you like magic oo

And if you call them

Na additional problem

My brother poverty na bastard

But when money dey, the party go scatter


My brother get sense o

Dem be think say you dey jons

Dem be think say you dey jons

Now they are calling you boss

Cause when money no dey

Dem be think say you dey jons

Dem be think say you dey jons

Now dem are calling you boss

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status