Dey alright Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2021
Lyrics
Kedu ife mga akolu nnem o
Wetin I go tell my mama
If I no buy mama new house kilode
If I no buy mama white Benz kilode
I dey pray say
Make we dey alright
Make we dey alright
We go dey alright
Las las we go dey alright
Make we dey alright
Make we dey alright
We go dey alright
Las las we go dey alright
My agenda for life na to make the money
And If I make the money the girls go dey call me their honey
We dey grind from sun up to sun down but still no money
Hunger don beat man for the street we dey do am for money
Ah ah ah poverty japa
Ah ah ah onwuite japa
God your ways e no be my way
If no be your way, e no be my way
God your ways e no be our way
If no be your way, e no be my way
Kedu ife mga akolu nnem o
Wetin I go tell my mama
If I no buy mama new house kilode
If I no buy mama white Benz kilode
I dey pray say
Make we dey alright
Make we dey alright
We go dey alright
Las las we go dey alright
Make we dey alright
Make we dey alright
We go dey alright
Las las we go dey alright
I been do conductor my brother life no funny
Dem been send me comot for school cos we no get money
My guys no dey pick my call cos I no get money
Dem dey tell me motor don full make I go make money
I been dey wear one shoe one cloth dem dey call me johnny
But thank God story don change cos I don get money
Eyaaa
Wetin man go do if no be God
I don dey see food chop omo na God
I don dey dash people clothe still na God
Thank God say man no be God
Kedu ife mga akolu nnem o
Wetin I go tell my mama
If I no buy mama new house kilode
If I no buy mama white Benz kilode
I dey pray say
Make we dey alright
Make we dey alright
We go dey alright
Las las we go dey alright
Make we dey alright
Make we dey alright
We go dey alright
Las las we go dey alright